• Home
    • Login
  • About Us
  • Latest
  • Register
Calabargistblog
Advertisement
  • Home
    • Login
  • About Us
  • Latest
  • Register
No Result
View All Result
  • Home
    • Login
  • About Us
  • Latest
  • Register
No Result
View All Result
Calabargistblog
No Result
View All Result
Home Latest

Odumodublvck & Zlatan – Picanto Lyrics

admin by admin
March 30, 2023
in Latest
0
Odumodublvck & Zlatan – Picanto Lyrics
0
SHARES
0
VIEWS
Share on FacebookShare on Twitter

PICANTO LYRICS (Main artist- ODUMODUBLVCK).

Here’s the official lyrics of the hit song “PICANTO” by Odumodublvck featuring Zlatan & Ecko Miles.

LYRICS

J sounds killed this
Blvcksheep for life, Blvcksheep forever
Izgaaju ’til we kpeme, Antiworldgangstars
Ge records, Odumodublvck, you get me
Fizo in the building (Prra)
Ibile

They know I came (Ayy) in a Picanto
(Kapaichumarimaichupako)
Hundred men dey my doormot
(Casablancadecatamatopia)
Kosi gateman
You go contact oh
(Astalavi, give dem; Yes)
They know I came in a Picanto
Hundred men dey my doormot (Native)
Kosi gateman
You go contact oh (Wey, wey)

Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
Wey dem? (Fall out)
Who goes? (Check out)
Knack am (Dull am)
Jam am (March am)
We squeeze, we march (My boy, come on)
Dey tench oh (Commot body; issa bad guy)
We dey observe
Dey go discharge (Who dey? Come on)
We dey cantab

Wetin I go do for you? (Ayi oh)
Tej gimme cloth, make I denge pose
Before we go march, I go sip agbo (Fi)
Fizo dey my back e dey mole igbo
Shayo dey the room
Desperado na why we mezebu
The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along (We dey jogodo; Long)
Today we go bomb am
Blow dem, shank am
We no fit to breath
The banger wey been scatter settings for my city
Coti been dey find am all along (How many, how many?)
Today we go bomb am
Blow dem, shank am
We no fit to—

They know I came in a Picanto
(Hundred men) dey my doormot
Kosi gateman
You go contact oh (Hundred men)
They know I came in a Picanto (In a Picanto, ooh)
Hundred men dey my doormot
Kosi gateman (Ibile)
You go contact oh (Ayy)

I say
Bottega wey dey my face, no dey see enemies (See)
That plenty money must be made by any means (Yes)
Abi your papa no go like denge po
Inside Rolls Royce with two bad bitches from Miami?
Ebelebe na who come correct dey get padi
Young boy wey your sister dey call sugar daddy
Odumodu na who we see korokoro when we dey soak garri
Such a guy, we must gather get
You go fear when you see cartel
When we started
Dem look us less
Child of the man
Now everything bless
Now popo stop me, say e sabi person
Money and fame don dey
My eye since like thirteen
Booyaka, booyakam
When we enter, when we scatter
Stab anybody with my cloak and dagger
Ta gba gbori wole omo ase ma japa
Make nothing join me, join me with sapa

They know I came in a Picanto (Oh, ooh)
Hundred men dey your doormot (Ooh)
Kosi gateman (Ooh)
You go contact oh

Abobi roll the kpoli make I kprass (Yeah)
I no get time to partake, na hin make I ask
Na the rabba dey my mind, I no need to cast (Eh)
I don grind, I don find, I no to dey cap (Blvck, eh)

E be like say, the thing don cast
E be like say, your kele don kprass
She go jogodo (Jogodo)
Drop better high she go follow go, ayy
Secure the bag and gbese, hey
Throway for nyash and face, bullet
Today na crate by crate, we go soft and
Kele dey crash my place
I go fuck am, I go block down

Ego necessary
Owo necessary

DOWNLOAD MP3 HERE!

Post Views: 60
Previous Post

Fruit in crisis: Florida’s orange groves buffeted by hurricane, disease

Next Post

Kamibili, first son of Yul Edochie, reportedly passes away » YNaija

admin

admin

Next Post
Kamibili, first son of Yul Edochie, reportedly passes away » YNaija

Kamibili, first son of Yul Edochie, reportedly passes away » YNaija

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

  • Trending
  • Comments
  • Latest
BREAKING: Ex-Northern Governor, Supporters Officially Dump APC

BREAKING: Ex-Northern Governor, Supporters Officially Dump APC

January 24, 2023
Wike Endorsed Tinubu? Rivers Governor Approves Stadium for APC Presidential Rally Free of Charge

Wike Endorsed Tinubu? Rivers Governor Approves Stadium for APC Presidential Rally Free of Charge

February 9, 2023
Unical Student allowed to die in campus clinic because of 200 medical card

Unical Student allowed to die in campus clinic because of 200 medical card

January 28, 2023
Just In: After Losing Senatorial Election, Popular PDP Gov Orders Mass Promotion of Civil Servants

Just In: After Losing Senatorial Election, Popular PDP Gov Orders Mass Promotion of Civil Servants

March 9, 2023
Alex Ekubo in yet another relationship drama

Alex Ekubo in yet another relationship drama

0
Moment Gov Ayade Removes His Eyeglasses After Seeing Naked Women With Dangling Bo*bs Perform Cultural Dance

Moment Gov Ayade Removes His Eyeglasses After Seeing Naked Women With Dangling Bo*bs Perform Cultural Dance

0
See How Alex Ekubo forced His Fiancee` to Have Sex with other Men.

See How Alex Ekubo forced His Fiancee` to Have Sex with other Men.

0
calabargistblog.com.ng Weekly Price Check: Lagos Trader Reacts as Bag of Egusi Sells for N220,000 in Popular Market

calabargistblog.com.ng Weekly Price Check: Lagos Trader Reacts as Bag of Egusi Sells for N220,000 in Popular Market

0
The Counter-Culture Blog: AI in the Workforce

The Counter-Culture Blog: AI in the Workforce

May 28, 2023
Shatta Wale – JJC Lyrics

Shatta Wale – JJC Lyrics

May 28, 2023
Moment Asake Left the Stage to Meet Fans at Afro Nation Concert Trends, Many Compare His Bouncer to Burna Boy

Moment Asake Left the Stage to Meet Fans at Afro Nation Concert Trends, Many Compare His Bouncer to Burna Boy

May 28, 2023
Kareem Adepoju Baba Wande Reveals Why Nollywood Actors Have Multiple Wives – NaijaGists.com

Kareem Adepoju Baba Wande Reveals Why Nollywood Actors Have Multiple Wives – NaijaGists.com

May 28, 2023

Recent News

Navigation

  • Home
  • About Us
  • Register
  • Login
  • Tech
  • Entertainment
  • Lifestyle
  • Review
Calabargistblog

We are your premium lifestyle blog for everything Calabar and the South-South region of the Country.

Follow Us

Recent News

The Counter-Culture Blog: AI in the Workforce

The Counter-Culture Blog: AI in the Workforce

May 28, 2023
Shatta Wale – JJC Lyrics

Shatta Wale – JJC Lyrics

May 28, 2023
  • Home
  • About Us
  • Latest
  • Register

© 2022 Calabargistblog | Designed with ❤️ By Fortmich

No Result
View All Result
  • Home
    • Login
  • About Us
  • Latest
  • Register

© 2022 Calabargistblog | Designed with ❤️ By Fortmich

Loading